Controversial Nigerian singer, Habeeb Okikiola, popularly known as Portable, has claimed that most artistes in the music industry now copy his dance and dressing style.

Portbale stated that the music videos in the industry originate from him and are repackaged by others.

He made this known while featuring on the latest episode of the Afrobeats podcast with Adesope.

Seaking in pidgin, he said, “I blow by myself, even my dance blow. All those dance wey dem dey do,  na me get am, dem just dey pieces am. Na my network dem dey use for industry now. Go check all the videos for industry now, na my dressing; the big clothes, big shoes, ‘small body, big engine’ na my own.

“If you don blow, anything wey you do, dem go dey repackage am. DEM dey do my style of beat and movement. Even dem don dey copy my bad character.”

He also took a swipe at artistes in the inudstry living a fake life.

His words: “Dem go say them build house for Lekki, and you no get the paper. Now, for one land, you go see 17 like landlords. No one plot, two or three plots. Me and you go dey open one door, and say ‘good morning’ and we still be landlord.

“Now, the day wey dem wan demolish or sell the house, who go drop the doument? Who go collect the money? They have been duped.”

Before we blow, e get some artistes wey we dey say ‘God, i wan be like this.’ No dey tell God say you wan be like this, say i want to be like myself. For this industry, e get some wey get money for this industry, and some no get money.’

error

Enjoy this blog? Please spread the word :)

Verified by MonsterInsights